Internet Scam Wahala: How You Fit Protect Your Accounts and No Lose Data to Scammers

My guy, make we talk true… Internet no be your mate again. E don turn full jungle 🌴 If you dull small, dem fit use style carry everything wey you get waka go… and you no go even sabi wetin happen 😭 Everyday, new format dey drop: New scam New trick New way to take […]

Internet Scam Wahala: How You Fit Protect Your Accounts and No Lose Data to Scammers Read Post »